in

Tekno – Press Button

Tekno – Press ButtonDownload Tekno – Press Button

Artist Tekno
Category Nigerian Music
Genre Afrobeats
Released 2026
Format Mp3/Audio

Press Button” by Tekno ” is a true masterpiece. The singer-songwriter, known for their magical touch, has yet again delivered a mesmerizing rhythm that will captivate music lovers everywhere.

This track is set to make its mark in the music industry and pave the way for upcoming artists. From its powerful lyrics to its captivating sound, “Bamboo” is a song that will undoubtedly leave a lasting impression.

Its beat is infectious and will have you dancing along in no time. This is a song that deserves a spot in everyone’s playlist. So sit back, relax, and let the enchanting sound of “Tekno” take over.

Press Button Lyrics by Tekno

Say dem wan do me ojoro
Ojo jojojo
Oh Lord

Omo, she wan knack me tranquilo
Haba, wetin I do?
Why she like to dey try me?
I no know
Me wey be king like Solomon
Tell everybody, bia nu o
She no fit change my frequency
No dey eye me o
Why you dey eye me, o?

If I talk anything
Do anything
E no concern you
Oh yeh yeh

Whine, o
Make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don dey forget
We go remind you o
We get memory

We go dey jogodo, jogodo, jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey jogodo, jogodo, jogodo, jogodo, jogodo
We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto, kprokoto
Oya, press their button
Oya, oya, press their button
Omo, omo, press their button

You say you no materialistic
The thing I buy you say you like
I thought you were into the mystic
Come make I check your heartbeat
I like the perfume for your armpit
It is so nice, I expect it
Too much chop, bon appétit
I should run away, but I want it

No dey eye me o
Why you dey eye me, o?
If I talk anything
Do anything
E no concern you
Oh yeh yeh

Whine, o
Make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don dey forget
We go remind you o
We get memory

We go dey jogodo, jogodo, jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

We go dey kprokoto, kprokoto, kprokoto
Keep on rocking
Say we no big for nothing
Omo, press their button

Listen to “Press Button” by Tekno below

Tekno

Tekno – Press Button

⬇ Download Now (2.98 MB)

Teni - Zino Ft. Olamide

Teni – Zino Ft. Olamide

Tiimie – Fish Pond ft. Niphkeys

Tiimie – Fish Pond ft. Niphkeys